Abeg ooooo.... One night with Rihanna oooo.... I go make sure say I don go babalawo go do jazz for am to love me 4eva or I go make sure say I rob all the dollars and trinklets wey. She carry come... Wetin be one plate of eba? Just N200. PRO pack well oooo... U no know how much eba money I go steal from Rihanna?...#alinko
Comment(s) expressed on this blog belong(s) to the individual(s) making them(it) and it is in no way related to UnizikSugNews or Martin Beck Nworah. For articles or news submission, events coverage, birthdays and adverts on the OFFICIAL S.U.G blog; call 08144322744 OR ziksugnews@gmail.com
Hehehehehehehehe. So that "magical" night with Riri would go just like that. Lols
ReplyDeleteAbeg ooooo.... One night with Rihanna oooo.... I go make sure say I don go babalawo go do jazz for am to love me 4eva or I go make sure say I rob all the dollars and trinklets wey. She carry come... Wetin be one plate of eba? Just N200. PRO pack well oooo... U no know how much eba money I go steal from Rihanna?...#alinko
ReplyDeleteGuy i chose eba o... After the stuff na hungry i go stay??? But Rihanna, hmmmm i get double mind.
ReplyDelete