Dept: CEM
A friend of mine PICTURED above met a girl at unizik junction dis
evening and when dey got chatting! See the conversation:
Steven: which dept are u in Unizik??
D gal: Computer economics is my dept!
Abeg zikites is there now a new dept called Computer economics??
Lool, see babe o°oO
girls and fake lives nawa ooo
ReplyDeleteHahahahaha. Laugh don tear my tongue. WTF. #gals
ReplyDeleteHahahahaha. Laugh don tear my tongue. WTF. #gals
ReplyDeleteHahahahahaha,jst d same with a gal i met, she told me dat she is inpschological biology dept. I wonder where they are getting dis big grammer! Lol,ifite babes have killed me o!
ReplyDeleteLolz...economizing computers
ReplyDeleteLame!
ReplyDeleteShe meant corperative economic na
ReplyDeleteEwwwwooooooo......babes yaff kill me ooo....abeg my fellow Economists/NESAITES...is dia any dept lyk computer economics or dd dey jes build a new dept yl d strike ws on....LWKMD abeg babes mk una easy jooor.....AGBANI
ReplyDeleteNa who we go ask say stanley ogueri dey tell una d truth,..make una carry sense lah,..abi una no dey lie to chyke babe,..Lolzzzz
ReplyDeleteThe girl get big boobz shaa,..Lolzzz,. abeg who knw weda d guy suck am,..hahahaha
ReplyDeleteguyz nko,una no dey claim?abeg mek una leave d babe
ReplyDelete