state. Me luv. Disis d only state datshakes d whole nation weneva dia
general election aproaches. Trust me, more money gets spent here than
Presidential election. Thank God i folow dey chop dis year own..lolz.
APC thins. Plz suport d crusade 4 fresh comers dis year. Daz why Mr.
Godwin Ezeemo must win old-man-Ngige com monday @ d APC primaries.
*Ezeemotins"
*i no talk anytin o*
D old man don win nah. Stupid man, u no go go find meaningful work, u dey depend on anoda pesin. So daft, u cldnt even win ur own election.
ReplyDeleteAgu david u are a big fool, one time useless sug bro......
ReplyDeleteAgu i no see u for ojo under bridge lagos where u dey sell video CDs. Abi bad market dey... U fit enter trade fair na.. Business dey there.. I hear say CCECC dey pursue una dey comot for under bridge.
ReplyDeleteLol. He didn't actually mean it. He's funny in that kinda way. I know cos he's my classmate.
ReplyDeletePhilip u sure he didn't mean it and he had d guts to call Ngige..(A man dat is made already name) wat has ds Agu David tink he has even seen in politics...na only God save am frm expulsion during dat his tenure maka o kara ime ya Voom na anya....
ReplyDeletewicked nd greedy Agu David dat will not settle his political compatriots....Agu are not Politician..u ar jus a political Bastard!!!
ReplyDelete