Saturday, September 14, 2013

RE-UNIZIK ARRESTED STUDENT: ALINKO YOU ARE NEXT - USN READER

We had a post yesterday on the alleged 400L UNIZIK Student arrested at
the Enugu airport, this is what a USN reader JOHN said:

"Ehen God don dey catch dem, all dis students wey dey travel anyhow,
2day dem dey London, 2moro dem dey Scotland abi na US. Alinko ur own
tym dey come, u go talk where and how u take dey get money wey u dey
use travel. Una go come dey intimidate person. Everyday for d thief,
one day for d owner. Lool

6 comments:

  1. in erigga's voice: "u no go blame am, poor man poor sesnse

    ReplyDelete
  2. Lack. Enjoyment for your life so you dey talk nonsense.

    ReplyDelete
  3. na dry fish alinko dey cry oooooo

    ReplyDelete
  4. na dry fish alinko dey carry......ooooooo.. e dey sell am for dir....

    ReplyDelete
  5. is everything here abt Alinko?

    ReplyDelete
  6. which 1 be alinko sef.............make una chill o......if alinko dey go london e concern un???

    ReplyDelete

Comment(s) expressed on this blog belong(s) to the individual(s) making them(it) and it is in no way related to UnizikSugNews or Martin Beck Nworah. For articles or news submission, events coverage, birthdays and adverts on the OFFICIAL S.U.G blog; call 08144322744 OR ziksugnews@gmail.com