Dept: Anatomy
She has served evidently, we appreciate her... she won't be resuming
with us next session as her field of specialisation calls at Nnewi
campus, she'll resume as our CHIEF CORRESPONDENT at "NNEW CAMPUS"
Go gurl...!
FBK ID: Adaobi Nwoks Zuby
Our office madam....awww ***cryin*** We go miss u oooooo.... So u go dey dis fine big city like Awka finish go resume as bush-village girl for Nnewi.... Ohhhh nooo...#alinko
ReplyDeleteAlinko na componud fool u be,u cant even compare nnewi with awka wit anytin.if u av nt been der,jus give it a trial.okpooo
ReplyDeleteNnewi is a bush....nnewi is anambra london ,if u dnt knw
ReplyDeleteNa lie
ReplyDeleteNnewi is kinda developed... They have Ifeanyi Ubah. Lol
ReplyDeleteLmao,nnewigidi omo no be. Lie o,dem get ifeanyi ubah.LMAO
ReplyDeleteSee arguement o, over Nnewi & Awka o, instead of u guyz 2 appreciate, applaud & encourage her reason 4 migrating 2 Nnewi, una dey here dey argue which is bush & London...funny u pple
ReplyDelete