a.k.a bullet for spiritual assistance in an exam? Here is a bad news
for you, Minister of Education, Prof Ruqayyat Rufai, announced that
students caught doing exam malpractice in WAEC would face a five year
jail term or N200,000 fine, or in some cases, both.
Let them tackle Boko Haram and Corruption then Examination Misconduct will be next to go
ReplyDeleteJobless people.....na dah one dey disturb dem.....mscheeeew instead of tackling pressing issues,they are yarning dust!
ReplyDeleteMtcheew... ไ no blame all dis nonsense govt. Instead make them call off strike they dey look matter wey no be matter
ReplyDeleteIt is due 2 examalpratice students come out with good results and occupy important positions later they make bad decisions which affect us all, in order to curb all sources of corruption u need start 4rm d grassroots which is what they are doing.....we need not criticise evrytin dey do no b rufai go stop boko haram
ReplyDeletee no stop my market to dey sell na even though i no get advert....On how i settle anticult dem finish na! Na straight inside d hall na tidy am finish.....d tin be say make anticult dem no get dis info bcos if nt dey go increase dia price.
ReplyDelete