in this picture is counting his blessing. 5years ago em no believe say
em go see dis kind money, so the money dey scatter em head....choi....
Seems I will go apply for job at UNIZIK FM oooo after I handover. DJ
Benimuan flex dey go. *cheers*
Comment(s) expressed on this blog belong(s) to the individual(s) making them(it) and it is in no way related to UnizikSugNews or Martin Beck Nworah. For articles or news submission, events coverage, birthdays and adverts on the OFFICIAL S.U.G blog; call 08144322744 OR ziksugnews@gmail.com
Is dat 5 million? Haba,!!!!!y d hype?well,am hapi 4u,buh mhmmm
ReplyDeleteHow this take be money mess? I think say una wan tell me say them don sign am for better doh! All the best Mr DJ...Sky is our limit!!!
ReplyDeleteBenimuan if we resume eh, I dey come take my own share oooo...#alinko
ReplyDeleteVery unserious people....making noise na una hobby.
ReplyDelete@anon 1:08pm, poor man poor sense, lack enjoyment for ur life na y u dy talk nonsense. Park well jor
ReplyDeleteLol. Made d bread bro
ReplyDeleteIs that money?
ReplyDeletelol, is this guy a dj? he still has a lot to learn.n abeg dis is nt moni yet
ReplyDelete