Her name was Amara, she's got every guy begging for her number, she was so sweet that she even makes me fantasise. Yes oh I'm a man I no be wood! But this Amara no dey consider boys like me, even after I brush my teeth, starch my 7 000 naira suit, put on my 500 naira bling bling and wear my 1 500 shoe she still no dey give me face sometimes self if she diss me finish I go begin feel say I dey smell e reach 7 weeks before I found out wetin dey really happen.
You see Amara dey form but she no be virgin she be the kind person wey dey use her waist for business center but for her business no be everybody fit call customer care as she dey talk am "To test my honey you must have too much money" dats why she no send hustling guys like us before you get her number you must have a Lexus before you kiss her you must have a house before you enter you must be the boss of your business.. Businesses was going well for Amara until she jam alhaji as usual the alhaji want to test her honey but this time he want test the honey without rubber Amara be say no as par uni babe she be know how to play it safe but dis alhaji as par too much money he turn "mugu money spender" for Amara he spoil her with money to the extent wey he even buy her Lexus that night wey he buy Amara Lexus Amara too happy wey she no even know when she allow alhaji put im raw goods into her sweet honey.

The activities continued for 6 months and Amara continue to enjoy the benefits until one day wey headache knack Amara akpako she think say na play play until after one week wey fever start to use her dance shekini no be her eye when she run go do testing and when the results were out she find out say she don get am for HIV na dat time Amara remember road to church but when she go for confession finish the priest can only tell her go and sin no more , not cure her from the HIV when she go to confront alhaji the alhaji just order his guards to sweep her out of the compound after a year the HIV don begin to dance shoki for her body. Out of shame she refuse to go collect Anti Retroviral Drugs and because of dat she kpeme after 2 years! Chai! Fine Amara done turn to manure so soon.
All I can say is... She used to be the sweetest girl!
All I can say is... She used to be the sweetest girl!
Unizik babes shaaa
ReplyDeleteoooooooooooooooooooooooookkkkkkkkkkkkkk
ReplyDeleteLols.. just two years?
ReplyDeleteLols... just 2 years?
ReplyDelete