Naija self, see hw dem dey matchet am already witout even tinking of wetin kill am plus pusham com crashland for naija shores for d 2nd uptin time. Anyhw na hw. Mek dem flex buh naija govt should investigate dis as d whites would hav done b4 somtin bad happens
Comment(s) expressed on this blog belong(s) to the individual(s) making them(it) and it is in no way related to UnizikSugNews or Martin Beck Nworah. For articles or news submission, events coverage, birthdays and adverts on the OFFICIAL S.U.G blog; call 08144322744 OR ziksugnews@gmail.com
Naija self, see hw dem dey matchet am already witout even tinking of wetin kill am plus pusham com crashland for naija shores for d 2nd uptin time.
ReplyDeleteAnyhw na hw. Mek dem flex buh naija govt should investigate dis as d whites would hav done b4 somtin bad happens